Saturday 11 July 2015

PHOTO: VP YEMI OSINBAJO, EL RUFAI, DAVID OYEDEPO AND BENIN REPUBLIC PRESIDO FOR COVENANT UNIVERSITY





  
 
Tony Elumelu dey organise hin Tony Elumelu Entrepreneurship program there today and many important people dey the school today like, VP Yemi Osinbajo, Governor nasir El-rufai, Man of God and owner of the school, Dr. David Oyedepo, Benin republic presido Yayi Boni. Look more pictures after the break.






No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.