Tuesday 21 July 2015

KADUNA STATE GOVERNOR NASIR EL-RUFAI DONATE GENERATOR TO KADUNA STATE PRISON


The governor donate 30 KVA Mikano generator to dem for the prison yard today, July 21, 2015. Apart from that one hin give dem other tins wey reach millions of Naira, this na after the governor bin promise the people for the Prison all this things. According to am hin do am for dem so that dem go still enjoy Life, even though dem dey for Prison.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.