Tuesday 21 July 2015

CHIEF OF ARMY STAFF FOR THIS PICTURE DEY PLAY WITH BIG PYTHON


 Chief of Army staff, Gen Tukur Buratai for this picture dey play with Live pythons and I hear say hin get plenty like this too. Na wa who dey play with Snake? Look more pictures after the break.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.