Thursday 16 July 2015

JAY-JAY OKOCHA NEPHEW DEY PLAY FOR ARSENAL PRE-SEASON TEAM



Jay-Jay announce am for hin Twitter page say hin Nephew, Alex Iwobi dey play for Arsenal Pre-season team. Iwori play for the match against the Singapore XI. Iwobi dey arsenal back-up team and maybe very soon hin go join the senior team.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.