Thursday 16 July 2015

LOOK PICTURES FROM THE HEAVY FLOOD FOR IKORODU ROAD TODAY

 The flood today no be small, I dey wonder how that kind road wey many people dey pass and Important road for Lagos state go dey like this. Abeg, Governor Ambode wey dey beg you and your new commissioners. Look more after the break.





picture from me,ITK.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.