Thursday 16 July 2015

INSTAGRAM DEY FACE PROBLEM THIS EVENING, RELEASE MESSAGE TO DEM USERS


Instagram go Twitter to announce say dem dey get problem this evening and e go affect some people wey wan Log in. I hope say dem fix the problem today so that I go continue my Akproko work....Lwkmd.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.