Monday 13 July 2015

IYANYA NEW VIDEO ' APPLAUDISE' PROMOTE EFIK CULTURE,WATCH AM HERE



This na one of the best video this year for Naija, forget say na I be clalbar man, Iyanya don surprise me for this one. The video na love story and how dem dey marry wife for Efik culture. This time for Iyanya video, no naked girls, no shaking of yansh, Inyanya   no comt shirt. The video get superstars like Ushbebe, Ubi Franklin, Banky W, Seyi Law, Ik ogbonna and other naija celebs.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.