Monday 13 July 2015

IF UNA NO KILL NNPC, NNPC GO KILL NAIJA--- EL-RUFAI

Today, July 16th for the Lecture wey dem organise for Wole Soyinka for Lagos to celebrate hin 81 year old birthday, Kaduna state governor yarn about NNPC. Hinyarn say if we want our Oil industry make e improve we must kill NNPC, unless e go kill Naija.

"If you don’t kill NNPC, it kill Nigeria, na wetin hin yarn.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.