Monday 20 July 2015

I NO GO BRIBE CHIEF JUDGE--- GOV. NYESOM WIKE


When reporters ask am why hin go visit CJN two times for one montand whether hin go bribe am so that hin go support am for the Election tribunal case, Gov Wike talk say no be so. Hin yarn say hin go meet am abouut the acting Rivers state Chief Justice. Hin yarn say if hin wan go bribe the man, say hin go do am for afternoon. Meanwhile, APC don yarn say make dem investigate the governor visit to the CJN.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.