Monday 13 July 2015

COOL FM OAP FREEZE DEY YAB HIN FORMER WIFE FOR SOCIAL MEDIA



Freeze go Instagram and Twitter to yarn about hin former wife fight freeze mama in front of hin papa for dem house when dem still dey marry each other. Freeze and hin former wife marry for 13 years. E don reach time make hin stop to dey talk about htis woman. Look wetin hin yarn after the break.

























No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.