Friday 5 June 2015

QUESTION FOR TODAY: E DEY BAD FOR GOSPEL ARTIST TO FEAUTURE OTHERS WEY NO BE GOSPEL MUSICIANS MUSICIAN?





I want make una answer this question. Nowadays, Gospel artist don dey feature artist wey no be gospel artist for dem songs. Some people dey happy, while some people tink say na bad tin.
I want make una judge this case with una comments. So the question na say e dey bad for gospel artist to feature artist wey no be gospel musicians?


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.