Friday 5 June 2015

CHEKI.COM GIVE FALZ THE BAD GUY BRAND NEW CAR





Falz n dem new brans ambassador and dem advertisement even show for hin "Ello Bae" song. Nice one from dem.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.