Thursday 11 June 2015

PHOTO: FLOOD DON TAKEOVER LAGOS STREETS

This na picture from Igando for Lagos, the rain don spoil many properties and even cars.
I dey beg government make dem do something.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.