Thursday 11 June 2015

LOOK SOME PICTURES FROM SOME SENATORS SWEARING IN YESTERDAY





Senate presido Bukola saraki na hin swear dem in. Senator Remi Tinubu no shake the senate presido many people yarn say her husband tell am to do am but she smile to the man na.






No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.