Friday 5 June 2015

NAWA: 79 YEAR OLD SEPP BLATTER NA CRISTIANO RONALDO EX-GIRLFRIEND FORMER LOVER





Nawa! so according to Spanish news people, El Mundo when dem do the list of women for former FIFA presido life, dem list footballer Cristiano Ronaldo ex-girlfriend Irina Shayk. Irina wey date ronaldo for more some years according to dem cheat on am with FIFA presido del Blatter. Tori continue...





Irina don date many people for sport and Blatter too. Blatter date Tennis Player Ilina Boguska before Linda Barras.
I no wan believe the tori but from the gist e be like say na true even though no evidence.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.