Friday 5 June 2015

FC BARCELONA PLAYERS ARRIVE BERLIN FOR TOMORROW UCL FINAL



Tomorrow na the match and the two teams don dey prepare. The team wey everybody feel say go win and my choice too, Barcelona with dem superstar Lionel Messi don arrive Berlin for Germany.
Look more pictures when you read more.







No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.