Sunday 7 June 2015

DAVIDO DON POSTPONE THE RELEASE OF HIN NEW ALBUM?



People wey dey close to Davido and the whole entire HKN gang fit postpone the release of Davido new album wey hin call "baddest". Davido wey suppose release the album tomorrow, June 8, 2015 fit postpone am.

According to dem never even finish some songs and the packaging of the album still get long way.

I hope say na rumour, because I no fit wait for the album.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.