Sunday 7 June 2015

FOOTBALLER KARIM BENZEMA AND DRAKE GO CLUB TOGETHER FOR AMERICA



Karim dey America and after dinner with Rihanna, the Real Madrid striker wey fit join Manchester united this summer go club with rihana ex-boyfriend, Drake. E be like say the two of dem enjoy the nite.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.