Sunday 7 June 2015

SOUND SULTAN DON SIGN NEW ENDORSEMENT CONTRACT



Naija ninja oga Sound sultan don sign new endorsement deal and even though no be Telecommunications company na good deal. The former Dodan warriors player wey turn to singer sign the new deal with Sun Fit hotels and spa for FESTAC area for Lagos. This na hin 5th year as dem ambassador. Sound sultan dey visit the hotel well well to do exercise and play basketball.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.