Saturday 2 May 2015

SPORT: QPR RIO FERDINAND WIFE DON DIE FROM CANCER

No be happy time for Queen's park rangers and former Manchester United captain Rio Ferdinand wey  hin wife Rebecca die yesterday from cancer.
Rebecca wey be 34 years old when she die and she get three children after dem marry six years ago for 2009.
She die from cancer. Make her soul rest in peace.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.