Saturday 2 May 2015

NA BABY GIRL!!! KATE MIDDLETON DON BORN 2ND PIKIN THIS MORNING

This morning for united Kingdom around 8:34, Kate Middleton born her  for 2nd pikin with her husband prince William and yes na girl.
The baby wey weigh 8lbs 8oz come 7 days after she suppose come but that one no stop the celebration outside st. Mary hospital.
The mother and pikin dey fine and the brother of the baby, George dey on hin way to the hospital.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.