Tuesday 19 May 2015

SEE SINGER MAYD OYINBO GIRLFRIEND

Her name na Carolina Wassmuth and she come from Sweden. Tori dey say she and the "ile ijo" dey already dey plan marriage.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.