Tuesday 19 May 2015

WIZKID JUST DEY RUN HIN MOUTH FOR TWITTER


Wizkid don go him twitter to yarn about wetin happen yesterday. The starboy oga go hin Instagram to post say hin dey LA when hin write"Morning LA".


After fans catch am say hin no dey LA say na still evening for Los Angeles. Wizkid no deny say hin lie say hin dey LA but hin come talk say LA no be big tin to am?

Wizkid if you want my advise, you for just shut up.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.