Tuesday 19 May 2015

I NO DEY LEAVE PDP--- ORUBEBE

Hmmm. wetin we go believe now?
Former minister of Niger delta Godsay P. orubebe don deny the tweet (for up) say hin dey leave PDP to APC. Hin follow Punch yarn for phone this afternoon, hin talk sat hin no get any plan to join another party. Hin continue say dem hack hin Twitter account and na another person tweet the tin.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.