Monday 25 May 2015

SEE THE NEW POTRAITS OF BUHARI AND OSINBAJO

After people yab dem say the potraits wey dem release last week, no good. Buhari team and APC don release new official portrait pictures. I no like this new, I want the former one but who I be, so this na the official new photos. look the former ones when you read more.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.