Saturday 23 May 2015

SEE NAIJA CELEBS FOR INSIDE KEKE NAPEP BECAUSE OF FUEL SCARCITY

For this fuel scarcity time, Naija celebs need anything wey fit take dem go the show wey dem get on time. Darey Art Alade no dey different, the singer enter keke Nape for Lagos so that hin go fit go hin show on time.
Another one na MMG artist and producer Tekno miles don join dem. Hin enter "Okada" for Lagos and hin decide to snap selfie. look photo after the cut.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.