Friday 1 May 2015

PHOTO: NEXT VP PROF YEMI OSINBAJO FOR INSIDE PRIVATE JET!

The man dey enjoy life Oo. E be like say hin grey hair don plenty pass before since the election.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.