Friday 22 May 2015

PHOTO: MTN AMBASSADOR KCEE DEY SELL RECHARGE CARD THIS MORNING FOR HOLD-UP

who send am?

incase you see Kcee for your area dey sell recharge card, no dey surprised.
The Limpopo singer today go sell MTN recharge card for go-slow to motivate people so that dem go give up. Kcee wey sign new contract with MTN this week use the opportunity to connect with hin fans and to encourage dem. look more photo after the cut.

The tin fit am o

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.