Friday 22 May 2015

JONATHAN DON COMMISSION RADIO STATION FOR NAIJA ARMY

Presido Jonathan dey determined to do this work till the last day.
Today for Abuja the presido commission the new radion  station for Naija army for inside Mogadishu barracks, Abuja.

The name of the station na "107.7.Defence radio of the Armed forces Radio services". The station na the first army radio station for west Africa.
According to the presido the station go dey give beta informate the tins wey the military dey do.
The presido wey yarn say e no good make people dey yab the military wey dey fight Boko Haram, say instead na to encourage dem. Hin yarn say the army need people wey go support dem.

Well done Jonah!

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.