Friday 22 May 2015

I GET CONFIDENCE FOR BUHARI---DJ JIMMY JATT

Popular DJ jimmy Jatt don yarn say hin get confidence for APC presidential candidate and next presido General Buhari say hin go deliver.

Hin tell Nigerians say make dem worry say from May 29, all the promise wey GMB yarn say hin go do for Nigeria, hin go do am.
Hmmm. this one wey Jimmy Jatt dey support Buhari, abi na because Jonathan no use am do DJ for hin forum for Lagos. Lwkmd... this mouth ehn

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.