Friday 22 May 2015

LOOK THE STATES WEY NO DEY OWE CIVIL SERVANTS SALARY

Punch Newspaper release the state for Naija wey no dey owe civil servants money for dem States.
Only 15 States no dey owe and only one Yoruba state wey be Lagos wey no dey owe.
see the full list.

Adamawa
Anambra
Bayelsa
Borno
Delta
Edo
FCT
Gombe
Kaduna
Kwara
Lagos
Nasarawa
Niger
Sokoto
Taraba

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.