Friday 22 May 2015

ACCIDENT FOR NASSARAWA KILL ONE PERSON, INJURE 4 PEOPLE

one person die for Badeh junction for keffi-kafanchan road for Nassarawa state. Naija road safety go dem Twitter page to announce am. The accident kill 4 people too.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.