Friday 22 May 2015

LOOK THE N38M WATCH, DAVID MARK GIVE JONATHAN

According to Vanguard Senate presido give Dr. Goodluck Ebele Jonathan as gift. The watch wey na $200,000(N38,800,000) na customized watch wey dem write" presented by David Mark,GCON to H.E president Goodluck Jonathan,GCON". The watch na pure gold and Dem write "special edition 2010" ontop the watch.

photo: Newsrescue.com

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.