Saturday 23 May 2015

GOV AMOSUN DON APPOINT PRIMETIME OGA, DAYO ADENEYE FOR HIN INAUGURATION COMMITTEE





Prime time oga Dayo Adenye A.K.A D1 don get political appointment for hin state, Ogun. Governor Ibikunle Amosun announce hin inauguration committee members and the former member of Kennis Music dey part of the list.
This na D1 second appointment from the governor after hin dey part of the governor media and publicity team before the last election.
Congratolovia to am!


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.