Saturday 30 May 2015

FORMER PRESIDENT JONATHAN AND WIFE ARRIVE DEM HOUSE FOR OTUOKE






Naija former presido, Dr. Goodluck Ebele Jonathan don yarn say hin no wan start politics from the beginning.

The presido and hin wife, patience don arrive dem house from Otuoke and the crowd wey follow dem go there no be small.
The former presido wey yarn say hin go travel abroad small before hin come back to rebuild PDP.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.