Saturday 30 May 2015

SUPER EAGLES STRIKER EMANUEL EMENIKE PAPA DON DIE



The striker wey dey play for Turkish club, Fernabache don get sad news. Hin papa wey dey Naija don die.
The club post yesterday for dem official website say dem hear the gist from dem players and dem wan use the message tell Emmanuel sorry and say make hin take heart.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.