Saturday 30 May 2015

SEE THE MAMA OF LAGOS STATE GOVERNOR, AKINWUMI AMBODE




Her name na Christianah Oluleye Ambode and na she be the mother of
New Lagos state governor Akinwumi Ambode. She dey for the inauguration of her son yesterday for Tafawa Balewa square.
Imagine say you pikin na Governor!


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.