Monday, 27 April 2015

PHOTO: MERCY JOHNSON 6 MONTH OLD SON DON DO HIN FIRST PHOTO SHOOT

The boy don dey do photo shoots at this hin age. I hear say hin like camera well well as hin behave himself throughout the shoot.Look another picture after the cut.

photo: jojostouch photography


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.