Wednesday 15 April 2015

OBJ CALL ALIBABA TO CELEBRATE HIN WEDDING ANNIVERSARY

According to Alibaba former presido of naija call am.We know say Alibaba and Obasanjo na friends especially after hin bin when him be presido.
The presido call am ask am if hin wife "calabar girl" still dey tolerate am,hin come play say hin pity dem.
look the post after the cut.

Alibaba don talk say na OBJ after hin fans don disturb am.


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.