Saturday 21 March 2015

WETIN DEY HAPPEN BETWEEN NICK CANNON AMBER ROSE

The two of dem don dey together nowadays. Dem waka red carpet together some few days ago. we know Amber,whenever she dey near a particular guy especially celeb,one kurukere waka join am.
The two of dem dey single, since dem last marriage no work. Nick marry Powerful Singer Maria Carey as Amber bin marry rapper Wiz Khalifa.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.