Saturday 21 March 2015

CULTIST KILL 4 PEOPLE FOR PORTHARCOURT YESTERDAY

Four people die yesterday night.The shooting happen for Okrika side for Portharcourt.Gun bullet touch 2 people but dem rush dem go hospital. No news about whether dem dey okay. Rivers state no dey safe nowadays especially this election time.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.