Wednesday 25 March 2015

POPULAR MAN OF GOD BENNY HINN DON GET HEART ATTACK

Popular Man of God Bishop Benny Hinn wey dey come naija wella don get heart attack. Benny hinn get the attack after hin come back from. Brazil wey hin preach give pass100,000 people.
Hin daughter Jessica talk say after hin come back to California hin tire and no come dey breath wella for like one week before dem carry go hospital last Thursday.
Benny hinn dey popular all over the world for the miracles wey him dey do.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.