Wednesday 25 March 2015

NAIJA DON CLOSE ALL THE BORDERS

Naija ministry of interior don publish the letter wey president Goodluck Jonathan sign. The letter don approve say dem go close all the borders this midnight. Naija immigration to go make sure people wey from naija no vote.
So no travelling for una!



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.