Wednesday 25 March 2015

COURT POSTPONE CASE WEY GO DISQUALIFY BUHARI TO APRIL 22



Higj Court this morning for Abuja don postpone the case wey go fit disqualify APC candidate General Muhammad Buhari.
10 cases join hand to disqualify General Buhari.The case wey suppose be yesterday postpone to this morning before the judge postpone am to April 22.



E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.