Saturday 21 March 2015

NOLLYWOOD ACTRESS OMOTOLA DON GET HER OWN ONLINE STORE WITH KONGA



Omotola Jalade Ekehinde don get her own online shopping store for Konga.
You fit go the online store buy perfumes,jewelries and even some of her films.
Hmmm.Genevieve do her own collection for Jumia and Omotola go do her own for dem rival Konga.I no dey talk anything but I dey suspect beef.



E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.