Saturday 21 March 2015

M-NET DEY LAUNCH AFRICA MAGIC IGBO FOR APRIL

After dem don do Africa Magic Yoruba and Hausa, Africa magic don bring out new channel wey go dey about the Igbo people. The new channel na Africa Magic Igbo. The channel go show the culture of Igbo people and go show films for the language alone.
Africa Magic Igbo go shoe for Channel 159 for Dstv and e go be 24 hours.
The channel go launch around 7 p.m for April 2nd



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.