Tuesday 24 March 2015

NEW MUSIC: BOYV (TAKING OVER)



One of naija best upcoming musicians BOY-v don release this brand new song.Hin call this one "taking over" This song dey talk say dey like prayer say hin go blow.
Boy-v na talented artist wey go scatter this year with hin obonge music.
Boy-V dey signed to BE entertainment and the best tin about am be say hin na just 15 years old.
Download this obonge song today.
 here 


1 comment:

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.