Tuesday 24 March 2015

ANNIE IDIBIA DON DEY BLEACH!

I no some of una no go believe me but if I see truth,I go talk am.I like 2baba and hin wife too but the new photo dem of hin wife show say she dey bleach.Na her life,I no go tell am make she stop but I don talk my own.


Before
After
before
2face sef don black pass am


before
After



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.