Thursday 19 March 2015

I GO LOVE MY PAPA WHETHER NA MAN OR WOMAN----KENDALL JENNER

Kendall Jenner talk say she go still love her Papa whether na man abi na woman. Kendall talk this thing when she dey follow US weekly Magazine dey talk.She talk say she love her Papa and say hin don dey there for dem since dem small.She talk say because her papa dey change to woman no mean say no go love am.Kendall Papa, Bruce Jenner wan change to woman after 60 years wey him be man.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.