Thursday 19 March 2015

SEE PRESIDENT JONATHAN INSIDE FULANI CATTLE REARER CLOTH

President Jonathan meet some fulani people and dem don make am the life patron for Miyetti Allah Kautal Hore,for Fulani land.The group come support am say make hin carry go dey rule naija till 2019.see more photo




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.